THE POPES
1sa l0t cover

1sa l0t

Zaylevelten

Song Info

Yami Leave that thing for there E no dey pay pay leave that thing for there yami Omo iyami we there Yami yami yami we where 1o1 no dey pack me wit dem 1-1 uh no dey pack me with dem yami Omo iyami we there yami yami yami we there tenski Soft like from a hard life (yea) pour my- Pour my coco mix it with the sprite One mind omo na one mind i use enter the ama no lie yamski Tap in Everybody tap in (yami) tenski Now my music don dey massive uh Calmski But i no fit let the money pass me bosski Na why the kele wanna jazz me kayamata no dey work mama I get mama wey dey pray wey dey word Mama mama take my gbana e dey burst mama (burst) Mama take my manna it's a lot lamba anytime i'm yannin with a thot Knack am and she tell me tenski you my goat and i really seen a lot Now i put my hand inside my bag and It's a lot pull my hand out of the bag (it's a lot) Pull the racks out of the bag (it's a lot) Mama say she love my swag (it's a lot) Mama say she love my swag (swagger) (it's a lot) Make some money then i run it back Give the mama give the mama Give her from the back give the mama Uh Givers never lack Coco bacardine inside my cup this ain't no yak I don't wana party i just wan dey in my yard Cop the beamer take it from the dealer to my yard It ain't nothing that i wouldn't put up for my yami (it's a lot) (it's a lot) Mama say she love my swag (it's a lot) Pull my hand out of the bag (it's a lot) Pull the racks out of the bag (it's a lot) Mama say she love my swag (it's a lot) Mama say she love my swag (swagger) (it's a lot)

Comments (0)

Sign in to join the discussion.

No comments yet. Start the conversation.