THE POPES
10 Kilo cover

10 Kilo

Davido

Song Info

Album
5ive
Grey Ye, ọrọbọ ten kilo Say this your body make me wan go Ọrọbọ, ọrọbọ, ọrọbọ ten kilo (Baddest) (Loudaa) Ye, girl I'll be here till the sun down Swear you dey make my mind no touch ground I no say different songs don come out But my girl if I no sing about you wetin I wan sing o, baby You dey make my body ayaya Anytime I dey see you I dey shamanya If you leave me I fit run go mad Why I no fit leave you my ọrọbọ ten kilo Say this your body make me wan go gyrate No fit concentrate, ya Ọrọbọ ten kilo Dey chop my money and everything I get Me I no go fit forget you baby no lie Drama, leave drama for who get power Person wey get plans for you no go stammer I know you no go para if I bless your aza Good times anytime ẹja nla land I don craze o, for your matter Anytime I see your body no fit calm down If na ment o, it is allowed Our loving dey too important I don craze o, for your matter Anytime I see you, body no fit calm down If na ment o, it is allowed Our love dey too important (ọrọbọ ten kilo) Say this your body make me wan go gyrate No fit concentrate, ya Ọrọbọ ten kilo Dey chop my money and everything I get Me I no go fit forget you baby no lie Say this your body make me wan go gyrate No fit concentrate, ya Ọrọbọ ten kilo Dey chop my money and everything I get Me I no go fit forget you baby no lie (Loudaa) Say this your body make me wan go gyrate No fit concentrate, ya Ọrọbọ ten kilo

Comments (0)

Sign in to join the discussion.

No comments yet. Start the conversation.